Despite say im get family wey dey dance, Ernest Raja Nettey wia pipo sabi as “Official Starter” im mama neva wan gree say make im become dancer. Na so many parents neva dey support dia pikin to choose ...