Di 44th Miss Nigeria, Shatu Garko, don tok say di criticism wey she dey get sake of say she participate for di pageantry no concern am. Di 18-year-old lady from Kano State tell BBC Pidgin say pipo dey ...
Di Sierra Leone Police don declare popular musician Natasha Beckley wanted sake of allegations wey surround narcotic drugs but she say she no dey on di run. Sierra Leone police make di declaration for ...
How you go like to spend your 80s? Some gardening, maybe learning a language, a bit of travelling, spending time with di grandchildren. Or perhaps contesting inside an international beauty contest ...